SODEX NEW ANNOUNCEMENT No season1 airdrop ke😂😂 Dem come dey… — 💰UPDATE LORDS💰 — TG.ME

SODEX

NEW ANNOUNCEMENT

No season1 airdrop ke😂😂
Dem come dey introduce new season wey go last for 5months

Team said they will distribute both season1 and this new 5months campaign project together

So see you in 2027😹😹

Perp dex farming is not for the weak

Choooi😭😭
September 1, 2026 14