E get one young boy wey come meet me for advice say
Ever since e Dan collect better block
People Dan Dey call and left and right. Say Omo e no belive say the love Dey massive. Ooo
I con ask am say after the call u Dey always press
He said yes ooo e no like anybody call am make e no press am money. They ask o or them no ask.
Abeg make unna gez who call am diz morning and yesterday
Two days alone e Dan press 15k. Omo nah to call am for night and tomorrow morning
Abi Unna need em number also
10
9
9
9
8
5August 9, 2026 574 3